Uefa Euro 2024 table
Wia dis foto come from, Getty Images
Euro 2024 bin start on Friday, June 14 wit hosts Germany defeating Scotland 5-1 for di opening game for Allianz Arena for Munich.
Dis tournament go see a total of 51 games across 10 venues.
Each team go play di oda three sides for dia group once for a single round-robin format.
Di top two teams from each group and di best four third-placed teams go qualify for di round of 16.
Group A
Wia dis foto come from, BBC
Group B
Wia dis foto come from, BBC
Group C
Group D
Wia dis foto come from, BBC
Group E
Group F
3rd Place ranking
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}